Pay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oluwa dial my number oh
I will pick at once
Cus I don Dey call your number
And you no respond
I don they pray Dey fast
But nothing Dey happen oh
I don Dey bind they cast
But nothing Dey happen oh
They said the days of men is full of trouble yet people dey ball
They said the days of men is full of trouble yet people dey ball
Do something for me e
Make my hustle pay
Do something for me e
Make my level change
Is it a crime if a buy Benz
For my mama
Is it a crime if I build mansion
For papa
Oluwa make I follow them
Wey don turn to alhaji
Make I follow them
Wey government Dey obey
Oluwa make I follow them
Wey don turn to alhaji
Make I follow them
Wey government Dey obey
Bless my hustle oh
Ka odikwa ka ana eme eh
Show me the right way oh
Ka m malu ebe m na eje
Obu chukwu ka obu mmadu
Mee nu afia m kpolu ka ore eh
Obu m nwa meelu mmadu
Mee nu ife kolu ka ome eh
Give me money make I change life
For my mama
Give me money make I change life
For my papa
Tiwenu m obele
Tiwenu m obele
Kam solu ndi a n afu
Tiwenu m obele
Tiwenu m obele
Kam solu ndi a n agu
Do something for me e
Make my hustle pay
Do something for me e
Make my level change
Shey na crime if I own mansion
For Malay
Is it a crime if i go London
With mama
Oluwa make I follow them
Wey don turn to alhaji
Make I follow them
Wey government Dey obey
Oluwa make I follow them
Wey don turn to alhaji
Make I follow them
Wey government Dey obey