Bad Wishers ft. Rima Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Ohh, uhh yeah yeah!
Turn on man now. yeah yeah.
Uh ye! Ye!
Emi tiimi jeun yo! Felaje sheku
Bathe for jacuzzi, make I get bedrooms
No be room and parlor Ten boys for one room
Cos everyone Dey hustle but e get level
Me I no fit take your grace join mine, I wan make we gather hustle make ham…
Me I no Dey wish bad for my fellow brothers, so me I count my blessings in numbers…
so why wish me bad…we be hustler
No be say I get, I never popular but base on hatred you never wan see me…
Ke mi ni lari Sheybi iya lobimi
Ah ah Eh eh, watin me I do? Watin me I do uuuuu
Yo yo yo!
Bad wishers, watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Uuuu Uuuu, bad wishers pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me dead…my blessings Dey double oo
*Rima Rima*
As an hustler, me self I get formula
For me to be popular, I no Dey wish another man fall
Toba ruju kepe oluwa
So each day I Dey give God all the glory
Hustle tight make you no Dey tell story
Follow your Mate do watin dem Dey do mafoo oo
Ye! Ye!! NOBODY HOLY.
You Dey wish me Make I die..watin I do, wey you wan make I go low…
You said you love me but nah lie…I go burst straight to the top without any go slow.
Ah ah Eh eh, watin me I do? Watin me I do uuuuu
Yo yo yo! Bad wishers, watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Uuuu Uuuu, bad wishers pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me fall…my blessings Dey double oo
Dem dey talk my matter but dem no tire
Haters been blazing like hell fire 🔥
Carry my matter for mixtapes
Kilode, sheybi omo eyan kan lobi obi cubana.
Do your think dem call you bad boy.
Friends Dey humble until transactions
Say I get package, as paddy dey manage
You con use money go build Mansion….
How I go trust nigga like thee?
Bad friend go shake you, Yo! My gee
Say you be blood for my face but for my back nah you dey follow dey backbite me.
Ohh yoo! Yo!! Oo ooo ooo, Omo I don’t know o watin man fit do oo oo.
Bad wishers…