COME GO Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Ah huh
Emi alaye
And again, and again
Emi TSCRPT alaye
TSCRPT, dis ting mad o
Oya calm down
Tele mi lo my compound
Omo logba o
Mmm
(Aye)
For the paper, the rabba o
Make we count am
Till the heavens dey come down
Mmm
(Aye)
Kilode
Dem dey talku again
Bring the vibes body rejuvenate
Get no time for no man who dey craze
Mo so pe kilode
When I come to the place
All your padi wey no wan' do again
To ba mi lori pe
Aye so pe, so fun mi melo lo fe
Mi-lo, mi-lo
Nitori won mo pe
That I scatter the place when I enter o, won gbe
Mi-lo, mi-lo
Nitori mo wole
Body come go
Where e wan' go
Make you no dull
Omo aji lo motor
Body come go
(Come go)
Where e wan' go
E na my turn
Emi omo aji lo motor
Hmm
Emi alaye
Omo aji lo motor
And again and again
Emi alaye
Omo aji lo motor
Kilode
(Kilo)
Dem dey talku again (Again)
Bring the vibes body rejuvenate
Get no time for no man who dey craze (Who dey craze)
Mo so pe kilode
When I come to the place
Dia dance, body illuminate
To ba mi lori pe
(To ba mi lori pe)
Aye so pe, so fun mi melo lo fe
Mi-lo, mi-lo
Nitori won mo pe
That I scatter the place when I enter o, wogbe
Mi-lo, mi-lo
Nitori mo wole
Body come go
Where e wan' go
Make you no dull
Omo aji lo motor
Body come go
(Come go)
Where e wan' go
E na my turn
Emi omo aji lo motor (omo aji lo motor)
Hmm
Aye so pe, so fun mi melo lo fe
Mi-lo, mi-lo
Nitori won mo pe
That I scatter the place when I enter o, wogbe
Mi-lo, mi-lo
Nitori mo wole
Mmm
(Ooh-oh ooh-oh)
And again, and again
Emi alaye
Emi TSCRPT alaye
TSCRPT, dis ting mad o