My Life ft. X Pensive Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Won koore bo
Bad Boy No Filter again
My life
And all the things I discover
Na say people no share your cry
And the people only surround you toba gbope
So no time
I put my families in order
Make the grace and blessings gather fall on we
So call my Gees
Call brother Lakunle o
From where I sit o
I wanna see the money fly, the money fly
Look at me
Blessings on my way now
I no relent o
I'll hustle till the money flies, the money flies
Mosin tepamo everyday ahn
Pushing through tryna get the pay
When I dy hustle now e don tey
Many of them wishing I for don fail
We only see when I pop champagne but not the champ's pain
Owo epo ewo won wonfe partake
No fake love zone ati ti gate
Lowo lowo keru gan ba bill gates
I just wanna make more money spend cash all day
Jaiye lo santorini on a monday
Making it reinhard like I'm bonnke
Shayo for the stress after a long day
Wo I no dy like to stress
Light some brawl I no like to vex
Awon omo ope cover bi durex
Badder than bad but for face we be coolest
Everyday I'm flexin balling under G
I'm rocking designer putting on fendi, versace on my feet woyoyoyo
Look at me now
Never to be called unfresh oh lord
I'ma pull up in my ego, leggo, bad boy the team the best
Real life we no dy fake
When we combine na them dy hear am
Genda, are you there
Gather the familiar faces come here
Trips to two thousand miles e full ground we get particulars
Everyday I'm flexin balling under G
I'm rocking designer putting on fendi, verse on my feet woyoyoyo
Look at me now
Never to be called unfresh oh lord