See Finish Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
See Finish - Kellygzee
...
O na na na na
Yeah
Say if dem know your story
Dem go see you finish o
If dem know your story dem go see you finish
Maje kon rie tan tan tan tan tan tan tan tan
Maje kon rie fi fi fi fi fi fi fi (Oh na na na na nahh)
From the ghetto wey I Dey
Many things my eyes the see na
Man the hustle just to chop
Another man dem wan to spoil am
Dem go push you to your grave
Dem no want see you make am
Dem go want to stop your shine
Baba God na him the give man
Dem they dance to my song
Still the form say dem no like am
Wetin Benyung do dem gan
Abi dem want to bring me down now