![Rio-Dos Kameros](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/20/804a1e0a9a5b4648a8320da24627cf1a_464_464.jpg)
Rio-Dos Kameros Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Rio-Dos Kameros - Fhish
...
Oh oh oh oh oh oh oh
(Verse One)
I hear say
Na me be the new school boy
We go take over the whole nation
I hear say
Na me be the new school boi
We go take over the continent
I hear say my people di suffer
I hear say money sef no dey
I hear say dey di shidon na tututututututu all day
I hear say bimami don enter susongo
Dey say big brother don enter niongo
Boy dem for quart dey don follow big brother but situation tros compliqué
CHORUS
Rio Dos Kameros now so the name na Cameroon
Una give we name now we need una una give we rendezvous
Rio Dos Kameros now so the name na Cameroon
Una give we name now we need una una give we rendezvous
(Verse Two)
I hear say dem talk say
Who talk say who talk say
I no fit enter ngambe sika damer(sika damer)
Fiche moi le kang ensuite en salle
See yi head e Dey like cabbage
Na we get the chop but na wuna get the
market
Na we get the phone but na wuna get the airtime
Na we get water but na wuna get electricity(1x)
CHORUS
Rio Dos Kameros now so the name na Cameroon
Una give we name now we need una una give we rendezvous
Rio Dos Kameros now so the name na Cameroon
Una give we name now we need una una give we rendezvous
I hear say na me be the new school boy
We go take over the whole nation
I hear say na me be the new school boi
We go take over the whole continent
I know am the VOICE
I know am the LAMB
I know am the G.O.A.T.
I know am the CHANGE
I know I know I know....................
The End.