Plenty Talk Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
No no no no ye
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye
Somebody yea
Asalamalekun
My Brother
Am on my clock for my cheddar
Believe me
I get guarantee
I really don't care if you don't like me
I was born ready
Since 06 I been recording
When I jam beat no sympathy
Real life thing no be tiktoking
No no no see
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me, that one na your fault
Be like you go need king size bed
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me that one na your fault
Be like you go need kingsize bed
Soo oh
I Dey Jeun soke oooo
Loke loke
I gas faaji Omo
And I swear down Omo you Dey feel my p
Jeun soke
Ahhhh
Loke Loke
I gass faaji Omo
And no doubt am I swear you Dey feel my p
I dey grind dey push my thing
You no fit lie you dey feel my p
If you doubt am Omo check and see
You realize
Im dangerous and so unruly
Grind dey push my p
I Dey mix Afro rnb
Stand ten toes like inoki
Recollect abinibi yato si ability
Because I no send dem
Bad energy sey me no like dem
Big s/o to the real mandem
Recognise That I'm respecting them
So I tap Melodie's from fela
My flows inspired by burna
Since high school I study 2 baba
So you best know I'm coming badder
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me, that one na your fault
Be like you go need king size bed
Plenty talk e no Dey full basket
Cold outside I go need blanket
If you sleep on me that one na your fault
Be like you go need kingsize bed
Soo oh
I Dey Jeun soke oooo
Loke loke
I gas faaji Omo
And I swear down Omo you Dey feel my p
Jeun soke
Ahhhh
Loke Loke
I gass faaji Omo
And no doubt am I swear you Dey feel my p
You Dey feel my p
You Dey feel my p
And no doubt am Omo you Dey feel my p
Soke
Loke Loke
Because I gas faaji Omo
You Dey feel my!