
Did You Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Did You - Peruzzi
...
Intro]
I wasn’t gone last night
pruu
kpe
samba ri ri
somebody oh
Did you
tell me tell me
Or did you not
bang bang
bang bang bang bang
[Verse 1]
Who get shoe wey I see for domot
I no know
My loving no be by fire by force
Shey na the egbo for your church
Na simple question
Answer Yes or No
See the top ten searched songs on google in Nigeria for 2018!!
[Chorus]
Baby did you
or did you not
answer
let another man
come chop your bottom pot
yeah
did you
or did you not
let another man
come chop your bottom pot
bang bang
[Hook]
I swear baby oh
I swear wella lie lie
E be you wey I want
make you dey where I dey
You scatter my heart
so I no do again oh
I swear baby o
E be you wey I want
make you dey where I dey
You scatter my heart
so I no do again oh
Bridge]
Did you
tell me tell me
Or did you not
bang bang
bang bang bang bang
Did you
sam ba riri
sam ba ri oh
Girl I wasnt born last night
peru bang
fresh
[Verse 2]
Baby stop this little little talk abeg
I don ask Titi, Bisi even Onome
ai calm down girl
you have to relax
confirm gist dey scream
on top the chart
you do for the front
you do for the back
One mans space is another mans track
[Chorus]
Baby did you
or did you not
answer
let another man
come chop your bottom pot
yeah
did you
or did you not
let another man
come chop your bottom pot
bang bang
[Hook]
I swear baby oh
I swear wella lie lie
E be you wey I want
make you dey where I dey
You scatter my heart
so I no do again oh
I swear baby o
E be you wey I want
make you dey where I dey
You scatter my heart
so I no do again oh
Bridge]
Did you
tell me tell me
Or did you not
bang bang
bang bang bang bang
Did you
sam ba riri
sam ba ri oh
Girl I wasnt born last night
peru bang
fresh