![1980 ft. King Jfly](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/16/80bc66cd1c8645d691c08dd73b1c187fH3000W3000_464_464.jpg)
1980 ft. King Jfly Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Would you vibe from the other side
Chokololo bam from the water side
If you never go you no go realize
So many haters from the other side
Since 1980
Looku boy don man already
Looku boy get Melody and the rhythm wey go make you want shake your body
Dey
And me say dey
All the girlie dem dey
And me say dey me say dey me say dey
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
On top my grace dey different
Oluwa blessings make different
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
Look at my grace dey different
Oluwa blessings make different
1980 1980
First of October 1980
That very day I no go forget
Na the very same day wey Max da boss show
Champion, odogwu
Number one undisputed
Na who I be na who I be champion
Na who I be na who I be champion
I say eledumare confirm oh
From Nigeria down to America
No bad vibe oh
Giving you good sound and Melody
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
On top my grace dey different
Oluwa blessings make different
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
Look at my grace dey different
Oluwa blessings make different
Dey
And me say dey
All the girlie dem dey
And me say dey me say dey me say dey
Dem dey
And me say dey
All the girlie dem dey
And me say dey me say dey me say dey
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
On top my grace dey different
Oluwa blessings make different
I go deyyy
I go deyyy for a very long time
Look at my grace dey different
Oluwa blessings make different