Hope Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Hope - T-scope
...
T scope
Oh ah
Ah eh
(Henry the voice doctor)
.......
Genesis did it
So many things wey Dey hold man down yeh
Sometimes he be like make I go fight am yehyeh
Tidi bati baje tonidi lomada ah shogbo
Komoaraye malo mumi mo ya go harder
Me I just dey do my own I dey chance my dream I no send them rara
Anything I do them talk, dem dey share my gees dem no check am balance
Me and my brothers we dey thank God...
When money no dey dem dey shenk us
Me I get nobody I get God
When money enter dem ho hear world
(Chorus)
Eni le koro, ola madun eh
Eni ba lomo,eje losun, moti kawe, rora jaye eh many don go many do come
Awe rora jaye oh eh, many don go many don come
Eni le koro, ola madun ye eh,
Eni ba lomo ejelosun, moti gba wo rora jaye o
Many don go many don come o
Awe rora jaye oo, many don go many don come.
......
If the thing no dey work according to plan, he dey break man for heart oo
If yo say man be God, if I talk one thing dem go charge me to court o
Towo bawa, aye dun gan oo
Ore ma de losan loru gan o
But emi wa lojulo oo
We dey secure the bag odun won o eheh
Dem say me I no fit give up oo
I no fit, I no fit
All the glory me I give God oo we are soul be it!!
(Chorus )
Eni le koro, ola madun eh
Eni ba lomo,eje losun, moti kawe, rora jaye eh many don go many do come
Awe rora jaye oh eh, many don go many don come .....
Me I just dey do my own, I Dey chase my dream, I no send them rara
Anything I do dem talk dem dey share my gees
Dem no check am balance
Me and my brothers we dey thank God
When money no dey dem dey shenk us
Me I get nobody I get God..
When money enter dem go hear word.....
..........
Written by rossy silver.