Update Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Update - Edmund Buratai
...
(If na hard work enn trunk pusher enn for get money pass Dangote, if na prayer prayer warrior suppose get money pass those general overseasers for church come see prayer warrior how many of them get money them you dey say work hard and pray, oga watin blow you )give men code make una dey share update watin blow you how you take blow .
Its Edmund buratai
Mr chairman, Ebuka biko bai who you use
Abeg show me the way gucci feragamo on your body head to toe but when i bill you shigba no dey dey
Whenever you come to the club you dey pop bottles buy henessy with some few casket spray the owo on a strip shuddies
Chorus:
Shebi you dey whine me update me make i join you if na God way do am for you make e do am for me cause i dey pray ooh you and Emeka gatther update you say make i wait first if you get and i get e go good make we carry motor meet first abi if you pull up inside bezoo and i pull up in my rover e go good e go better make we shayo we go jaye we go maramma togeth er Emeka you dey whine me update me make i fagi if na grace way dey my body shey you say i be blood but you dey dull me
Mr Chairman Emeka watin dey sub cut me soap abeggi show me the way bottega venetta Christian Dior Saturday you dey pull up dey burn bottle
If i call you on your phone you no dey pick my call text you on another way see and never say shey you say you be my blood you no dey ever leave us all .
Chorus:
Shebi you dey whine me update me make i join you if na God way do am for you make e do am for me cause i dey pray ooh you and Emeka gatther update you say make i wait first if you get and i get e go good make we carry motor meet first abi if you pull up inside bezoo and i pull up in my rover e go good e go better make we shayo we go jaye we go maramma togeth er Emeka you dey whine me update me make i fagi if na grace way dey my body shey you say i be blood but you dey dull me .