Pray For Me Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
I've been on this shit
For seven years
For seven years
E be like say man no go blow
All the people wey believe in me They don Dey grow
They say time flies
Sut I guess mine is moving slow
Gaddamn
Wetin eye don see
Mouth no fit talk
Wetin my eye don see
Bros you go shock
My brother life no easy
Not at all
But i gas stand strong
Just to stay twice as Tall
To hell with all the fake promises
I'm not where i wanna be
But where i bin dey
I don leave there since
They say life is a movie
So baba God forgive me for my sins
I just want to work and eat
Work all day, pray all night
Pray all day, work all night
I gas grind well to dey alright
I gas grind well to dey alright
Mama make you pray for me
Daddy make you pray for me
Say this hustle hard
Mama make you pray for me
Daddy make you pray for me
Say this hustle hard
Two seconds everywhere burst
The P no go set
If money no dey involved
Shout out to the niggas
That be showing fake Love
But i want to use this Opportunity to thank the Lord
Life no easy
But na him empower me
Michelin flows
The story sef e tire me
Grace wey be like canopy
E cover me
Talent dey but still
Them never discover me
Record seventy songs
I drop Forty
Me sef wan be millionaire
Before i turn Thirty
Pull up to your event
In a brand new bugatti
So my pikin no go dey shame
To call me Daddy outside
Work all day, pray all night
Pray all day, work all night
I gas grind well to dey alright
I gas grind well to dey alright
Mama make you pray for me
Daddy make you pray for me
Say this hustle hard
Mama make you pray for me
Daddy make you pray for me
Say this hustle hard