Pepper dem ft. Dronne Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Sho ma shako shako
Sho ma fun mi Hennessy o
Sho ma shako shako
Sho ma fun ilekedi o
See this blessings all over me I am ballin now on God
Pay me my money if you dey owe me my money
See the fire wey I carry no go check am now on God
And If I catch you for my lane omo no try dey check am o
Pepper dem pepper dem pepper dem
Anything i do na all for love
Pepper dem pepper dem pepper dem
Anything i do na all for love
And am just ballin on my guys we steady popping Hennessy o
Billing dey kill person o abeg free me joor sapa bien merci o
Eruku wan ta no dey check am Jokado legbe mi o
Abi you wan dance koma jijo soco soco gbese yin o
Na we dey Peppe dem, alaye peppe dem
We dey shut down Lagos mainland
Tomorrow 02 arena
Na we dey pepper dem, alaye pepper dem
If you no gather dey this movement, you no dey for me at all