Fele Vibe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2019
Lyrics
Malaiika
Oya joko feyin ti ko relax guy
Enjoy the flow pay attention to the damn lines
Roll a likkle somn' light it up make we catch vibe
This ain't nothing for the radio it's for the damn hood
Shouts to all em niggaz wey dey put the work in
Eyin assistant parent how's your grind going?
Ahswearugad werey l'everybody fin live seh
Na just the packaging most of una dey take judge
I told ma hommie Fani pe the game deep
We talked about my goals and what my plan is
Then he told me to keep working on my self cause
It takes more than talent to stay consistent
Talking 'bout worse days nigga I'm going through it
I was close to givin' up but then I prayed about it
And papi came through with the spice that I'mma add to it
Lati igba yen mo ti n pave way boy I'm coming for it
Looking back to how I grew and what I've been through
I be damned if I get caught sleepin' on my own dreams
And I'm done taking opportunities for granted
I think it's high time I set this fuckin' thing on motion
Fele
Aya aya aya aya aya aya aya
Ayakata
Ayokoto
Okay
O po o po o po o po o po o po o po
O rokpoto
Egbe gbe gbe
Ayewo si n lo lowo, boy I'm steady plottin'
To all the girls we don hurt o, am veyi soyi
Though I hope you understand the fact pe na hustle cause am
And e go hard for me to keep the bag if I wanna keep you
Oya make we switch go another topic
Ka ni p'awon boys no dey do the
Aye awon ara ibi yi ma kpokulumushu
Cause a lotta dem are really hungry and dem get family
We understand the fact say dem no dey pay well
And you get a lot of bukata to take care
Buh ko mean pe k'e ma shey bi werey l'osan gangan
Harass a nigga with an iPhone tori skin e jolo
You be trigger happy hungry muthafuka
Because I'm using Apple now I owe you raba
Enter my Playstore go dey find Hangouts?
Iya e lo fi si be now asiere
Anyways je ka pada sori new flow
Been low-key, puttin' the work in omo na ten toes
And God knows I ain't settlin' mehn I die here
I'm outside the muthafuckin' box like my new pair
Of jays I'mma pull up at your place
Fuck you good like errday
Make you come over again, just to cum over again
Makachuckwu swear to God
E go be like galala the way your leg go start toh shake
Ahhhh
Give a little kiss to your brown skin girl...
Let her take you higgggh! to another realm
Where you can visualise good vibes
Aya aya aya aya aya aya aya
Ayakata
Ayokoto
Okay
O po o po o po o po o po o po
O rokpoto
Egbe gbe gbe