Arewa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Master craft on the beat
Omo rerelabefe
Lovaboi
Make I carry you go church o
Carry you go church o
Make I carry you go church o
Baby o baby o
Carry you go church o
Make I carry you go church o
Make I carry you go church o
Baby o baby o
Arewa lomoyen
Emalo yaju somoyen
My sweety potato
Emalo be somoyen o
We go dey like five and six
Olofofo no go believe
Buy you fine fine things
Dem go come dey jealousy
Iwo ni mofe o
Tell all the ladies make dem stop to dey be o
Ten over ten, I swear to me you no get comma o eya
Na she be my lady
My better pikin
Sweet sweet lady
Omoyen fine ju
Na she be my lady
My better pikin
Fine fine lady
Omoyen sure ju
Make I carry you go church o
Carry you go church o
Make I carry you go church o
Baby o baby o
Carry you go church o
Make I carry you go church o
Make I carry you go church o
Baby o baby o
Arewa lomoyen
Emalo yaju somoyen
My sweety potato
Emalo be somoyen o
Master craft on the beat
Carry you go church o
Make I carry you go church o
Carry you go church o
Baby o baby o