Wealth Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
I gonna fight for my wealth
Am awake now cos I slept
Something just come to my sense
I have to battle for my success
No dulling zero weakness
I no go wait for any nonsense
I want make money in excess
Yeah yeah
When i see everything goes right
I give glory to the most high
I got my way in a standard yea
Who wanna tell me
When it's time am making money
Every body wanna know me
Many things wey my eye don see
When I fall nobody wanna rise me yea
Now that am feeling higher
Telling you am the boss of my empire
Only death that can make retire
I leave the appreciation to my lovers yea
Emi lomo oloba
Emi capable lomo oloba
As I Dey drop am den Dey feel am
My people den Dey ginger ehh
I gonna fight for my wealth
Am awake now cos I slept
Something just come to my sense
I have to battle for my success
No dulling zero weakness
I no go wait for any nonsense
I want make money in excess
Yeah yeah
Make una listen pay attention
Make I tell you reality for this our nation
You gat know even though I don't mention
You gat know your right
My brother my brother you gat to be wise
The time wey man go fit gapa
When God don bless all the wire
Me I no go tire
If to say na money matter
Make he Dey run into my aza
I give thanks to the most high
Because na him Dey do wonder wonder yea
I no go dull am I must to get my money yeah yeah
I no go fake am I no want hear story o yeah yeah
I gonna fight for my wealth
Am awake now cos I slept
Something just come to my sense
I have to battle for my success
No dulling zero weakness
I no go wait for any nonsense
I want make money in excess
Yeah yeah