Bomb Blast by Khobby Lynx Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
You see my African girls
Ghana girls everything they get na bomb blast
When you see them, dem be bomb blast
Watin dey carry for back na bomb last
Them be Bomb blast
Ghana girls with the biggy body wey dey burst my brain
A say watin she carry for back dey make me go insane
Wine your biggy body wine am again
Cause your back side na Bomb blast
Edey make me go insane
She be naughty
Let me tell you something eh
Hope inna me car do the naughty eh
She be Naughty
No go do you long thing eh
African girl dey do me something
See i like the way you wine you burst my mind eh
Girl ano lie you catch my feeling eh
Me i like your moves
The way you dey grind me eh
The way she grind me she grind meee
You see my African girls
Ghana girls everything they get na bomblast
When you see them dem be bomblast
Watin dey carry for back na bomb last
Them be Bomblast
Ghana girls Shape be something else
Big nyash like south African girls
She say tonight she go ring my bell
She no come kiss and tell
See i like the way you wine you burst my mind eh
Girl ano lie you catch my feeling eh
Me i like your moves
The way you dey grind me eh
The way she grind me she grind meee
You see my African girls
Ghana girls everything they get na bomblast
When you see them dem be bomblast
Watin dey carry for back na bomb last
Them be Bomblast