Topic Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
You you you you youooo
Wey dey make me who I'm ooo
Babe me then you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Babe me then you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me, you you you you
Dey boss me yeah eeiii
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me, you you you you
Dey boss me yeah eeiii
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me
Nobody go fit take your place eeiii
Na you wey be my taste eeiii
So many girls try to contest eeiii
Na you ago maintain
Eeiii babe were you dey
Wherever you dey
Am doing this song for you
Ano say people go wonder
Say who wey adey do this song for
Make i tell dem oo, should i tell dem ana
Cox your finest dey over me
You dey boss me mentally
Oh naana, oh naana
Den times ina me yardie
People think say we are go give up
Still still we are together
We never give up, we never give up
Make i tell dem oo, should i tell dem ana
Oh naana
Babe me den you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Babe me den you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me, you you you you
Dey boss me yeah eeiii
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me, you you you you
Dey boss me yeah eeiii
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me
Don't let nobody take my place
Make you no do make you regret
Dem go do, dem go talk
Dem go try to susupon, all be skin pain er
Make i tell dem oo, should i tell dem ana
Cox your finest dey over me
Make i tell dem oo, should i tell dem ana
Cox your finest dey over me
Den times ina me ghetto
Wey cry, we dey suffer suffer
Nobody dey we go hala hala
Dem think we go scatter
But we never give up
Still we never give up, you my only
Babe me den you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Babe me den you go become
The only topic dem go talk for town
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me, you you you you
Dey boss me yeah eeiii
Say na you ooh, na you ooh
Wey dey boss my mindo ooh eeii
Dey boss me
Itz Eson on The Beat
Highly Spiritual