![Bolanle](https://source.boomplaymusic.com/group1/M0B/48/83/rBEezl1yN7aAdGkLAADG5FM6wGM183.png)
Bolanle Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Bolanle - IVD x Zlatan
...
pepper dem ooo
pepper dem oo
Bolanle get boyfriend wey dey mis behave (misbehave)
she get boyfriend wey no like to spend oo
she get boyfriend e too dey Kaku
she get boyfriend omo Ijebu
she enter her DM
she see omo ope
omo ope folahan Bolanle
Bolanle sope oo
she enter DM
Oromo better
bosinu Chevrolet baby
abi o fe fese sha
pepper dem
bolanle pepper dem oo
pepper dem
bolanle pepper dem oo
pepper dem
bolanle pepper dem oo
who no like Better thing (eh eh)
who no like better thing (ah ah)
bolanle like better thing (a yii )
she too like better thing
who no like Better thing (eh eh)
who no like better thing (ah ah)
bolanle like better thing (a yii )
she too like better thing
all d way from epe from to lekki
bolanle don turn person
bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
bolanle mati gbera (gbera)
bolanle ti je jackpot (jackpot)
tobari bolanle nisin olorun
Oti change gbogbo cacus
pepper dem
bolanle pepper dem oo
pepper dem
bolanle pepper dem oo
pepper dem
bolanle pepper dem oo
pepper dem
bolanle pepper dem o
who no like Better thing (eh eh)
who no like better thing (ah ah)
bolanle like better thing (a yii )
she too like better thing
who no like Better thing (eh eh)
who no like better thing (ah ah)
bolanle like better thing (a yii )
she too like better thing