
Available Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Available - Lacrown
...
Ta da dada dadada ah
Iyele iyele iyele eh
(Lacrown lomo naa)
Iyele iyele iyele eh
Valentine is coming
And I never get boo
So no body go do me
Pa ran ran ran
Not even table for two
This love when you go find me
I don tire to Dey follow you Dey pick a boo
And I know say I get too much shakara ah
Maybe na why I never get boo
(Chr)But right now I don Dey available
Avila available
Hmm availa available 4X
If you get my contact
Pemi sori ago
Cause I cut one time
Pemi sori ago
For a very long time
Even if na one time
Kemi gan tie jaye intercontinental gangan
Pelu b’omo se san
Pelu b’omo se set
Pelu b’omo se fine gidi gan nio
(Yeh)!!! Make I no see true love
(Chr) valentine is coming!!!
And I never get boo
So no Jody go do me pa ran ranran
Not evening table for two
This love when you go find me
I don tire Mae I follow you Dey pick a boo
And I know say I get too much sha kara ah
Maybe na why I never get boo