Odiniya Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Dem say dem wan kpai me
But No be today
Dem say dem go shoot me
Tell them another day
Dem say dem go hold me
Ene a biona mi
Dem say dem go show me
Ewu che
Na Che
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Alright dem go pay me
Every time I come dem go pay me
Money on the way make dem bill me
Even Alaba don dey feel me
And every man na king for him home town
Omi Lokoja
I dey rep my own town
I heard you wanna test me make I run down like I care like I care
(All I care about is money)
All I care about is getting money
And when your girl blow know it's for the money
See I got enough bars to cause a lockdown
If the money no dey come you never confirm
See roley on my hand its confirm
Shey you confirm, its confirm
Oluwa don dey bless me and I sabi chop
And I gats chop before I give you chop
Even if na small chops
Dem say them wan kpai me
But no be today
Dem say dem go shoot me
Tell them another day
Dem say dem go hold me
Ene a biona mi
Dem say dem go show me
Ewu che
Na Che
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
They go fear fear
All your enemies e go pepper them,
There's many blessings coming on the way o
Even Alaba dey pay o
Ojo d oko me
Ojo denyo me
Nobody compares to the Lord of my life
He don gave me house and he gave me a wife
And four amazing kids the love of my life
I know say you be king in your own right
But Jehovah is the most high
I no get the time to remind you
Have in mind
God is bigger than you
God is bigger than you
God is bigger than you
Dem say them wan kpai me
But No be today
Dem say dem go shoot me
Tell them another day
Dem say dem go hold me
Ene a biona mi (Who will direct me)
Dem say dem go show me
Ewu che, na Che (What will I do?)
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo
Odiniya
Ene bojo ojo
Ene bojo ojo