Hold Me ft. Larry Mac-Suku Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Hold Me ft. Larry Mac-Suku - Ebi Joseph
...
Oh no no noooo ah
ehhhhh uu
egu
Larry Mac-Suku:
You see this one no be corny
maka this love you they for me
na only you you you be my padi o
say my five and six, nobody
like a dis, like a that
you no dey let anything bother my heart
you give me peeace of mind
when I dey with you I dey jolly o
Chorus:
Light up the light, your me candle
when I'm with you nothing I can't do
boat no fit move, without paddle
steadily you fight my battle(×2)
Ebi Joseph: yh
more than a hommie you be real gee,
na you get my heart and now I know peace,
in the midst of the tobulence I dey calm because I know who my dad is,
yes, and we cool like 5 and 6,
na you bring the oil for my fries and chips,
your love dey Totori me, oh my daddy indeed na only you wey I sabi,
for my case you dey handle am,
in the midst of the storm you dey paddle am,
yh, when there's scarcity you full ground,
you put smiles on my face I no dey see frown,
this love so strong no week ends, this love e dey work no weekends,
yh, I love you I no dey switch lanes, because you're good to me, no pretence
Chorus:
Light up the light, your me candle
when I'm with you nothing I can't do
boat no fit move, without paddle
steadily you fight my battle(×2)
Ebi Joseph:
you hold me lika dis lika dat
you no dey let anything bother my heart(×4)