
Up & Down Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
See Life is a journey for me
I Gat no other teacher so I'm learning from it
Maybe it's true maybe not somebody watching me
While depression and the pressure is all for me!
Wo! Omo ko easy menh
Gbogbo 24 hours miNi mo fin reason menh
So everyday I'm trying not to lose my head ! Lose my breathe
Life is not for the weak so I Lose my fear
See I never heard enough!
Coz I never heard it all
Abi BuKaTa ki len BaMi gbo
Te Seh ni kin wa rojo
Everybody get hin own P
So there's nobody to be judge
Hmm hmm hmm
I be looking for my peace of mind
Don't you try to waste my time
Gimme something Wey go ease my stress
So no Dey judge me coz I no judge you even for 1 secs
Seh You go understand
That I don't mean to be rude anytime that I say no oh
Because I go understand
You don't mean cruel anytime that you say no oh
Life nah Up's and down
Stay overdose! Stay high when it's going low oh
Everything go turn around
When you stayed positive and never judge what you don't know oh
Awon Temi nWa Mi mo n'wowo
Everyday is a mission Mio Duro
Wobi enu ka mi mo n'wowo
Sehbi nah money do ojoro
Awon Temi nWa Mi mo n'wowo
Everyday is a mission Mio Duro
Big big bag no be kolo
Omo nah money do ojoro oh
I know you've been trying a lot but is not that easy
Trust me I know that feelings
Ile aye le ta lo so Pe koGbaGidi
Ni kini maJe koPe Akan ra fun e ni ginni
Wo O ti Pe ti Mo ti fe shine but the light never dime yet
The vision never clear so them no Dey see the film yet
But you already know
Given up is not an option
Coz Real hustlers don't go back to
Where they came from
Well we Believe say one day the blessings go come
All this suffering and smiling and stressing go stop
Yeah The money go come! Better people go Gum
And by then e go clear! Them go know Wetin Dey suuuuppppp
Omo Aunty mi IWo Gan oKere now
O shamo pe Omo To Ba se Seh de de lo Má kowoDele now
IWo shaTi Stay motivated
IBi ta Ma de á Má de be
OT yen ni ko Ma gbaGbe Seh
A Má gbe rá ama Gbe first
Seh You go understand
That I don't mean to be rude anytime that I say no oh
Because I go understand
You don't mean cruel anytime that you say no oh
Life nah Up's and down
Stay overdose! Stay high when it's going low oh
Everything go turn around
When you stayed positive and never judge what you don't know oh
Awon Temi nWa Mi mo n'wowo
Everyday is a mission Mio Duro
Wobi enu ka mi mo n'wowo
Sehbi nah money do ojoro
Awon Temi nWa Mi mo n'wowo
Everyday is a mission Mio Duro
Big big bag no be kolo
Omo nah money do ojoro oh
Everyday is a mission Mio Duro
Everyday is a mission Mio Duro
Omo nah money do ojoro