Èniyań Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Hu ah ayy ha aya
Hu ah ayy ha aya oo
I say
Banger
For all the matter wey no matter Wey you tell me say dem matter
Do you ever realize
You can fuckup too my nigga
For all the matter wey no matter Wey you tell me say
Dem matter oo dem matter oo
Yeah
Sheybi you claim you Dey chase paper
Iwo lo ma pede
Always come later ahn
I guess you said
You can run faster
Egungun, sare
Gbe Keke oo koma lo ooo
Me I just try Dey try to
Dey live by daily examples
Cos everything we do today
Tomorrow tonight tonight dem Dey write ham for heaven
Aja nsare, owo n jona oo
Parapara
Me I just Dey keep up oo
Eniyan laso iyii mi
Eniyan laso iyii mi
Mashe jeko faya baba
Eniyan laso iyii mi yeah
I say, Eniyan laso iyi mi
Ayinde
Eniyan laso mi I say
Mashe jeko faya baba oo
I say
Eniyan laso iyii mi
Yeah
For all the matter wey no matter wey you tell me say dem matter
Do you ever realize
You can fuck up too my nigga
For all the matter wey no matter Wey you tell me say
Dem matter oo dem no matterrr
Biggy Agbada no be biggy man o
Biggy motor no be biggy man oo
Rich man pikin nah biggy man
As I get God I be biggy man o
Yeah
As I get God I be biggy man o
Yeah
Mr Pariolodo
Kan fun omo lowo
Iro, won fowo rodo
Komo gunya koje kolagbara lati sise fi gbowo oo yeah
Because if you get food
You get sense
You get brain
You go work less
Cashout
Big time
No matter what the case o
Kiemi sha ti lowo ooo na
I say
No matter what the circumstances
Emm yeah
Kiemi sha ti cashout o
I say
One more
Eniyan laso iyii mi
Eniyan laso iyii mi
Mashe jeko faya baba
Eniyan laso mi
Yeah
I say
Eniyan laso iyii mi
Ayinde
Eniyan laso iyii mi nana
Mashe jeko faya baba ooo
I say
Eniyan laso mi
Yeah
Because if you get food
You get sense
You get brain
You go work less
Cashout
Big time