Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Only in the agony of partings do we look Into the depths of love

Farewell brothers to Your journey of enternity forever in our Heart

You'll never be forgotten rest on

Brothers


It was a early evening

Man getting this thoughts

Evil wey dey follow my talk

Headache oh kpor kpor

Knocking my gin gon

Omo evening whats app full scores

Man was lost i need to put calls oh

Behold it was my own blood oh

It was my own brothers

Say wetin xup wetin wasa

I hear say renzy e don waka

E don kick full bucket of water

I hear say spyro too don waka oh

Voice note voice note oh

Omone gbem

Etieme gbem

Lara gbe oh

Indian film

Steady for my head

Man dey think think think

So wetin xup this life e no balance

Oshey oh

This life e no balance e

Mogbe oh

Nna naaa shey


Oh place am from guys wicked oh

24th July man no fit forget oh

Disaster

Man no fit forget man no fit forget

Nana nana

Man no fit forget oh


So many born stars but they die not famous

So many ended in the wave just like sailors

Listen for this life people jealous oh

Listen for this life people jealous oh

Small boy e dey keep bear bear

E no get work yet e dey buga buga

Jealousy jealousy oh

Jealousy jealousy


Oh place am from guys wicked oh

24th July man no fit forget oh

2021

24th July 2021

Man no fit forget this dey get attachment

Ahnn disaster

Man no fit forget

Man no fit forget oh na na na na

Man no fit forget oh


Hello mummy wetin dey xup oh

Tears from my Mama's eyes

She couldn't speak she no fit talk

I swear to God that day no be chaise oh wo

Maser pour tears oh

Omo see guy black out

Omo this niggas Don knack one Chance

Omo my niggas dey calm me down oh wor


Ati buburu

Oju oju

Buburu

Ise buburu

Emi buburu

Erin buburu

Hmm diaster


24th July man no fit forget

Disaster

Man no fit forget

Man no fit forget na na na na

Man no fit forget oh

24th July man no fit forget oh

Disaster

Man no fit forget

Man no fit forget na na na na

Man no fit forget oh


Ati buburu

Oju oju

Buburu

Ise buburu

Emi buburu

Erin buburu

Hmm diaster


24th July man no fit forget

Disaster

Man no fit forget

Man no fit forget na na na na

Man no fit forget oh

24th July man no fit forget oh

Disaster

Man no fit forget

Man no fit forget na na na na

Man no fit forget oh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status