![Selense ft. Lil king](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/03/2b44d652a52e4343b6b58812c5a6d57f_464_464.jpg)
Selense ft. Lil king Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Hmmmm!!!
We no Dey dull
Baby we go dey alright tonight ah ah
We no Dey dull or orh
From January to December man no want no stress
I no fit lie for you, I remember when I tell them say na music them go hear
Nigba tima de tan, won sofunmi pe miracle moje
I no fit bobo you e happen sometimes everything no go balance before you go learn
Everything na selense make E day try day go jeje
Course selense na selense
Selense o ehh
Awon omo yi Por (won Por por)
lil king ma pamina beejhay ma pamina
Huh! Awon omode yin won kanrin won mo yan ani won moyan huh!
Omo it's a good good vibe good vibe
Ginger ginger
I pray to god I no won Jonze Because I know
Some of my friends are Judas I no want fold
Me I no wan peme inside this journey
There's always light at the end of the journey
I tell my mama to kulele If I blow Finally E dey confirm say I go dey for family
I know the old days were bitter The future is better
Everything go sweet e go be like bournvita
Everything na selense make E day try day go jeje
Course selense na selense
Selense o ehh
Everything na selense make we try to waka jeje
Course selense na selense
Selense o eh