Trapala Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Trapala - Terry Apala
...
You know, you know
Terry Apala ni
You go do party today, ema bo
Shayo pelu jollof ema bo
10 billion ninu banki, obanki money surplus ogbeni no loose focus
We go faaji gaan loni
Awon oni LAPO, funmi loan ni
Kiya kiya won tele mi
Omo ele, they no get money for pocket, won tu ti de
Konkere, konkere si won lorun
Eda mi mo Terry apala mo gbere de
Follow me go there if you dey feel me
No go dey tell me say you no dey feel mi, kilode
Fake niggas trying to fancy
My fans dem can testify si
No go dey do like say na only you bad pass
Ogbeni shonekon, farabale ko wo mi
Thanks to Jehovah o, Allah o won feranmi
Go check my bio, no be lie o, wa feranmi
Thanks to Jehovah o, Allah o won feranmi
Go check my bio, no be lie o, wa feranmi
I too get stamina, e wo won, won shey bi animal si mi
Fanta, cocacola, apala local ti di foreigner
They say because i dey speak Yoruba, say my music no fit reach anywhere
They say because i no wear Agbada say my kind of music no fit go anywhere
One day, they go juba for my kind of music
Dem go beri for my kind of music

Makay mix