WITH YOU Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh yeah
Quiet loud on the beat
It's quiet loud on the beat
If you no tell me sey you love me
I can see it in your eyes oh (In your eyes)
If you no tell me sey you care baby (Baby)
I can see it in your smile
Baby with you I just dey celebrate (Celebration)
Baby with you I just dey jubilate (Jubilation)
Baby with you I just dey elevate (Elevation)
Baby with you, baby with you (Titi lailai)
Me I go dey with you (lailai)
Me I no play with you (lailai)
And if dey try to put asunder (laiye)
Tell dem sey oh (laye oh, lailai)
Baby baby ko ma roll
Baby baby roar ma jo
Baby roll ma roll
Baby baby roll
Me I go dey where you go dey
Give me your heart I no go play
Air me your smile everyday
Girl I'm locked up in your paradise
If you no tell me sey you love me
I can see it in your eyes oh (In your eyes)
If you no tell me sey you care baby (Baby)
I can see it in your smile
Baby with you I just dey celebrate (Celebration)
Baby with you I just dey jubilate (Jubilation)
Baby with you I just dey elevate (Elevation)
Baby with you, baby with you (Titi lailai)
Me I go dey with you (lailai)
Me I no play with you (lailai)
And if dey try to put asunder (laiye)
Tell dem sey oh (laye oh, lailai)
E be you that I want in my life
E be you I wan turn to my wife
Na you dey make me smile
Na you na you
May dem jealousy
Baby ma fakosi
Won o to, won ti posi
Baby
You dey make my heart go
Para para parapara
Para para parapararara
Para para parapara
Para para parapararara
Para para parapara
Para para parapararara
If you no tell me sey you love me (You love, you love)
I can see it in your eyes oh (In your eyes)
If you no tell me sey you care baby (You care for me, you care baby)