
Grace Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
yeah
yeah
yeah
yeah
It’s Tolu Kandy
I just wan dey elevate yeah
Make I just dey jubilate
Top up my glass
Make I just dey feel highray
Shey sapa wan dey buga me ni
Sho fe buga mi ni
I say no o
I go mezebu
Celebration go detty
E go bloody
Oh no
Dem dey run their race
Me I dey ride on grace
Cuz oluwa wey dey bless me no dey sleep
Dem dey run their race
Me I dey ride on grace o
Cuz oluwa wey dey bless me no dey sleep
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o
Today o
I go shack up anything that's shackable
Today o
I go hmmm hmmmm hmmmmm hmmmmm
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Tan ba gbori wole
Eeeh eeeh Oh no oh
365 days in a year
Surviving shenking
Gbas gbos
Our father
Who at in heaven see I thank you.
Even when I shenk you and I jaapa o
Still you came through for me
When they call me beggy beggy
Still you bless the boy o
Dem dey run their race
Me I dey ride on grace
Cuz oluwa wey dey bless me no dey sleep
Dem dey run their race
Me I dey ride on grace o
Cuz oluwa wey dey bless me no dey sleep
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o
Sheybi na grace o
Na grace Pon grace dey make me blaze o