Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Yee ehy ehy

Vicar on this one o

Dem dey Ponperewa

They wanna dance to my style

They wanna rock to my music

Everything I do no be me

Uhmmm no be me

Sheabi Na baba Goddey do am

Everything I say no be me

Uhmmm no be me

Sheabi na baba goddey talk am

Ehy Dem wanna fuck with my heart with my soul dem dey think

I dey foor dem dey think I go fall

I go fall

So when I stand on my feet and my toe dem dey think

I go fall I go fall I go fall

But I Stand gidigba

But I stand gidigba

Everybody come dey feely me now

Ehy Some go talk sey I be criminal

Sey my flow go dey cause yawa

Ehy My brother e be big palava

Everybody come dey pompere wa

Ehy For my hood dem dey pompere wa

For your hood dem dey pompere wa

Everybody come dey pompere wa

Dem dey jolly dem dey pompere wa


All of them go talk na my style o

All of them dey rock to my style o

Make I just dey rock to my style

Dem dey gbadun my style

Dem dey gbadun my style o

Somebody want to dey pompere wa

Oya

Somebody want to dey pompere wa

Somebody want to dey pompere wa

Oya

Somebody want to dey pompere wa


Weytin papa talk

Weytin mama talk

Weytin brother talk

Weytin sister talk

Make I no dey rush

Make I just dey watch

Make I just dey focus anywhere I dey go

Make I just dey focus on my dreams and my goals

Ehy

Make I no lack

Make I no slack

Make I no dull make i gbe body

Make I hustle to be somebody

Make I hustle make I get money

Cause poverty no be for me

Ehy

I dey grind I dey work

Everyday and night so my hustle go dey pure

Pure

I dey pray to my God

Make I no fall make I blow like a bomb

Bomb

Dem dey gbadun my style

Everywhere I go Dem dey rock to my style

Dem wanna fuck with my heart with my soul dem dey think I dey foor

Dem dey think I go fall

So when I stand on my feet and my toe dem dey think

I go fall I go fall I go fall

But I Stand gidigba

Everywhere I dey cause kasala

Cox me I dey singing dada

You know sey i dey fayadada


All of them go talk na my style o

All of them dey rock to my style o

Make I just dey rock to my style

Dem dey gbadun my style

Dem dey gbadun my style o

Ehy

Somebody want to dey pompere wa

Oya

Somebody want to dey pompere wa

Somebody want to dey pompere wa

Oya

Somebody want to dey pompere wa

Singing dada

You know sey I dey fayadada

You know sey I dey singing dada

You know sey I dey fayadada

Blow

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status