Fortune Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yungstar lomo yen
Adun loma gbeyin ewuro shey u know that
Mio male sare motor kin kolu keke oo
Koma ki mumcy Mii peele oo
Nibololo aori oo
(Me I no go see that oo)
Sebi nar that same boy
Wey sabi sing and he get future
So many times I dey write script on
Just for my music and I get my turn
Omo ope ma gbera oo
Boy never lay down
Etiti ke gbowa oo
Emafiwon wera oo
Tell mama say she go soon fine
Make she calm down
Make she no cry
(Laye eee)
Omo ope ma gbera oo
Boy never lay down o
Etiti ke gbowa oo
Emafiwon wera oo rara
Tell mama say she go soon fine
Make she no cry
Omo ope ma gberao (No time )
Mumsy say no cry o (Eeya)
Omo ope ma gberao (No time )
Mumsy say no time (Eeya)
Na only me dey run my things
Give thanks to GOD almighty
I don dey run for my sin's
Me I no go lack all the good things
Aoni rogun ibololoaori
We no go lost o ma gee
Make we just dey pray omo we no go lay down
Make my blessings pull-up no delay
Aoni rogun ibololoaori
We no go lost o ma gee
Make we just dey pray omo we no go lay down
Make my blessings pull-up no delay
Mio male sare motor kin kolu keke oo
Koma ki mumcy Mii peele oo
Nibololo aori oo
(Me I no go see that oo)
Sebi nar that same boy
Wey sabi sing and he get future
So many times I dey write script on
Just for my music and I get my turn
Omo ope ma gbera oo
Boy never lay down
Etiti ke gbowa oo
Emafiwon wera oo
Tell mama say she go soon fine
Make she calm down
Make she no cry
(Laye eee)
Omo ope ma gbera oo
Boy never lay down o
Etiti ke gbowa oo
Emafiwon wera oo rara
Tell mama say she go soon fine
Make she no cry
Omo ope ma gbera oo
Boy never lay down
Etiti ke gbowa oo
Emafiwon wera oo rara
Say she go fine one day