![E getty y](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/30/a476dc7b55d34464b5caae70e0f81a76_464_464.jpg)
E getty y Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ah say
Rehkaay no 1 dey say ooo
Nana na yeah yeah yeAh
Whoa whoa
Ah say
I don't know I don't know I don't know
What a man really wanna know wetin man worn know
What a man really wanna know
Ah say she carry overload ooo
Make a man high overdose ooo
And I don't really know oo
That's why me tell them say eeeeh ya
E get as he be if I dey lovee you
Another man they nack you
E get as e be if I dey your side
Another man take you go
E get as e be if I meet your mama
And your papa pursue me
E get as e be
If I meet your friends them and money they yab me
EGetty Y
I need to make this money E Getty Y
I need to make this paper E Getty Y
I need to make this money E Getty Y
I need to make this paper E Getty YYYY
I need make Oooh e Getty yyyy
I need to make Ooooooh e Getty Yyyyy
Oooooohhhhh E Getty Yyyyyy
I say nobody fit run your race
The ones wey stand don picky race
Your matter make me face you face2face
All my guys them no fit look Uche face
I just they wait for you love
I don't want nothing nothing more
I just want that love wey they give a man Choko
You know man really really spent a looot oooo
Ah say
E get as he be if I dey lovee you
Another man they nack you
E get as e be if I dey your side
Another man take you go
E get as e be if I meet your mama
And your papa pursue me
E get as e be
If I meet your friends them and money they yab me
E Getty Y
E Getty Y
E Getty Y
E Getty Y
Oooooooo E getty y yyyyyyy oooooh e
Getty yyyy ooooooh e Getty yyyy, oooooo e Getty yyyy
Ayeeeee iii
I no worn make e be say na money dey yab me
I call me Momen make e know how the matter be
Cause you know say Me ah be real human being
You gats to judge me same way you judge yourself
I know what thinking
Na you want boy come around and never sinking
I just want you know very soon I will be blinking
Making money different ways you don't know ooooohhhh
E get as he be if I dey lovee you
Another man they nack you
E get as e be if I dey your side
Another man take you go
E get as e be if I meet your mama
And your papa pursue me
E get as e be
If I meet your friends them and money they yab me
EGetty Y
I need to make this money E Getty Y
I need to make this paper E Getty Y
I need to make this money E Getty Y
I need to make this paper E Getty YYYY
I need make Oooh e Getty yyyy
I need to make Ooooooh e Getty Yyyyy
Oooooohhhhh E Getty Yyyyyy
YeAh yeah yeah