Que sera sera (what will be will be) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Kotunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime leni body le takeoff oo
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Kotunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime leni body le takeoff oo
What will happen in the next hour see I don't know
To be honest with you you yourself you don't know
Person wey no get today e go get tomorrow
Oshamo padun loman gbeyin ewuro
Oluwa tori yen loni final say
Don't mind what the people just have to say
Enu won lofa enu won leje
You Dey wish me fall but I will never shake
Jaho Dey my back he won't put me to shame
You have to do your best and just leave the rest
Been striving so hard so I could be the first
Malo ro anybody pin oo shogbo
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Botunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime ni anybody le takeoff
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Botunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime ni anybody le takeoff
Malo sare keke kolo kolu molue
Toba di rizzler araye ma mole eh
Malo sare ola kode loose life eh
Awon loved ones eh won cherish life eh
Eni tode lamo, amo teni toshin bo
Eni tobroke leni lola oma ball
Won le won le ani won gbe gbo
Iremi nibi towa yen won gbe bo
Your blessing from the north from the east
From the west from the south
Toba de arrive iwo gan wafe sa
But masa because na your prayer Dey answer
Iwo gan aya eh de mawa ma ja
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Kotunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime leni body le takeoff oo
Wetin go be go be
Na today go judge how tomorrow go be
Tomorrow fit Dey eni toti ropin
Make he pack for your side kode tepin
Konipe bros ewo nu oko
Kotunbole kofun e lowo oko
No go treat your brother man fuckup
Coz anytime leni body le takeoff oo