![Bro](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/27/45840e3bb7ac4320991bd31da801172c_464_464.jpg)
Bro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Geskia Geskia
I dey hustle I dey gbowo o.247 for igboro,when the money dey mi o un soro.call my guys make dem gbori wole,make deeem.my brother tell me where you dey eh eh,we don dey hustle for the pay tey tey.my bother tell me where you dey eh eh kajo lo fun holiday yeeeh yea.
Credit alert dey sweet for my body.call my padis make dem prepare for the journey.pleny fine girls por gan witta bobby o.biliki sikira girls wey too soji o .ama moti ama geyo o,ama fagbo ama wegbo o.ama jo ama gbe body,me and my guys we go spray money o..omo toun sise loun gbowo,Omo toun loun jaiye.I dey pray make the blessings come,make e come make e come my way
I dey hustle I dey gbowo o.247 for igboro,when the money dey mi o un soro.call my guys make dem gbori wole,make deeem.my brother tell me where you dey eh eh,we don dey hustle for the pay tey tey.my bother tell me where you dey eh eh kajo lo fun holiday yeeeh yea.
I dey hustle I dey give thanks ye ye,my brother if I love you no be pretense yeye.I dey hustle I dey give thanks,my brother no be lie I no dey relent o.when I make some money ye yeye.my brother no be lie ama gboluday,when I know where the money dey ehn,my brother shey you know sey me go carry you there,blessings go follow you ye my bother,e go follow you yeh..blessings go fall on you my bother,we go ball with the ace of spade.Boomba
I dey hustle I dey gbowo o.247 for igboro,when the money dey mi o un soro.call my guys make dem gbori wole,make deeem.my brother tell me where you dey eh eh,we don dey hustle for the pay tey tey.my bother tell me where you dey eh eh kajo lo fun holiday yeeeh yea.
I dey hustle I dey gbowo o.247 for igboro,when the money dey mi o un soro.call my guys make dem gbori wole,make deeem.Booomba
Geskia Geskia
my brother tell me where you dey eh eh,we don dey hustle for the pay tey tey.my bother tell me where you dey eh eh kajo lo fun holiday yeeeh yea