
Needy ft. Yung Mono RC Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
If I call for you baby
Would you come running daily
Would you stand by me babe
E no easy for the needy
Make you try dey reason d needy
For my way omo e risky
Make we dey together take shayo and reason
Make we dey together shayo together with d whiskey
Popo here and there, abeg make them free me
I'm just tryna chop life and live freely
And live freely
If I call for you baby
Would you come running daily
Would you come running baby
Would you stand by me babe
If I call for you baby
Would you come running daily
Would you come running baby
Would you stand by me babe
Omogeh sara wa gba
Fine like tear rubber
No send odoh
Come make I give you shito
Come do back up
Make I sing you hook up
No send odoh
Make I give you shito
Even me I be needing
But I still be giving Staying close down to winning
Lord forgive me for my living
Me self I poor but I say I no 4
As we dey yarn I dey rapor
Make my enemies no put me to shame at all
All wetin I talk they must to concur
If you from ghana, you must to chop da shito
Money plenty, it me ad bad boy
Good boy bad boy yea yea
Oh believe me
Me sef I be needing
I be needing
Ohh ohh
Believe me
Me sef I be needing
Me Sef I be needing
Ohh ohh
Believe me
Me sef I be needing
Me Sef I be needing
E no easy for the needy
Make you try dey reason d needy
For my way omo e risky
Make we dey together take shayo and reason
Make we dey together shayo with d whiskey
Popo here and there, abeg make them free me
I'm just tryna chop life and live freely
I'm just tryna chop life and live freely
Elelemama oooo ye
Bomboclap
Give them
For my country e no easy
Give them
Rhythm yh yh