![Overdose ft. Atela](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/26/b86ede36967546f3b1b1fe9d1fc0d384_464_464.jpg)
Overdose ft. Atela Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Overdose ft. Atela - OD Woods
...
Uuuuwe
Aye
Its Atela
Aye
Tivboystyle
Baby I know you want something wey I no fit give
But baby, baby just let me know if you'll come back home to me
And don't lie
Cos I have friends
And I have lovers
I have people who keep lying
Tell me something I have never heard before
Cos I have friends
And I have lovers
I have people who keep lying
Tell me something I have never heard before
But you give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
Baby baby oh
You dey give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
(Aye Aye)
Baby baby oh
Only you dey cool me cool me cool me cool me down
You hold me down and make me feel alright
You dey cool me cool me cool me cool me down
E be you e be you
Wey dey cool me cool me cool me cool me down
You hold me down and make me feel alright
You dey cool me cool me cool me down (Aye)
My girl My girl oh
You good for me girl but you bad for me too
Put me on a cruise now I can't get enough
Leave me hanging
I don't know what to do
My girl
You give me kpo kpo Di kpo
No fit shout when you go below
This kinda lovin' baby Oti to
Even if you leave me girl I no fit go
(No fit go)
I get friends
Wey dey para for your matter
Make we scatter
Girl calm down
No dey use me catch cruise oh oh wo wo
You get friends wey wan craze
For my matter
No mind dem
Thunder wey go fire dem
Cos my love Na for only you
But you give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
Baby baby oh
You dey give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
Baby baby oh
Only you dey cool me cool me cool me cool me down
You hold me down and make me feel alright
You dey cool me cool me cool me cool me down
E be you e be you
Wey dey cool me cool me cool me cool me down
You hold me down and make me feel alright
You dey cool me cool me cool me down
My girl My girl oh
But you give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
Baby baby oh
You dey give me overdose oh
I cannot get enough
You use me denge pose oh
Baby baby oh
Make I feel alright oh
Make I feel alright
Make I feel alright
Make I feel alright
Give me give me give me make I feel alright oh