
Don't Need Love ft. Cocobody Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
They say love is a beautiful thing
(It's a lie jorr)
Then i con say make i try this beautiful thing
But he no work guy
Wonder
Babe Are you mad ?
Which one is take a chill pill
I be brag give my friends tell them say you be the real deal
I no know say you be runs girl they know you well for bisyl
Anytime wey i dey call you go dey talk say you dey busy
I gave you all my love see the way you pay me back
5k na dey the aza but i still dey enter bank
Make sure say i wire you i told you should wait
But iPhone and fine clothes no come let you concentrate
I dey think about the times the promises we made
Like fake cuban our love don dey fade
You used to tell me kida i go ride with you for life
But you stabbed my heart you did it without a knife
I broke up with my ex because na you i want
I nor know say you be player you dey play me like whot
Treated you like a queen i nor know say you be beast
I gave you all the care why you come do me like this
Goodbye to feelings until we meet again
You broke a nigga heart now tell me wetin you gain
You got me depressed I'm so confused
I was told not to love but i refused
Can't forget the times we cuddled we kissed
Dey play truth or dare we dey love dey gist
I miss you i no go lie but you fall my hand
I no dey love again so just try understand
Oh whoa whoa oh oh
I no need love again
Oh oh
I no need love again
Baby boy see I no need love again
Oh I no need love again
Yeah yeah
I no need love again
Yeah yeah yeah
I no need love again
Baby boy
I no need love again
Baby boy you know say
For the street wey we Dey
Love no Dey again
Love no Dey again
All I want is the big things boy
All I want is the rich tings yeah
Oh oh
I no need love again
Oh oh
I no need love again oh
Baby boy see I no need love again
Oh I no need love again
Girl you got me fucked up
Made you the queen of my heart but i was never your king
Na rapper me i be but for your love i con dey sing
I did all i could just too see you smile
My baby my lover my cute butterfly
Carry your matter for head like i say i be thug
You be high me like weed control me like drug
You were the keys to my heart now you broke the door
I be get plans for you but na you been dull
Girls are not to be trusted you don make me wise
I was open to you but you keep telling lies
Am drinking am high am rolling my blunt
Na me go mumu for love babe no be your fault