Ghana Girls Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Charle she dey go gaga for the boy dem
Ghana girls like lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing
With your gyak dem
Ghana girls like lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Charle she follow say
Lagos boys too smooth baba
We dey form innocent like 2 baba
Utunu touch down looking too dapper
You no know lagos boys
No good baba
Yawah must gass everytime we dey touch Ghana (ghana)
We dey blow rabba
Holla mugeez say my guy how far
Charle I just touch down niggro say akwoba
Akwoba niggro say akwoba
They dey don come with some ola mama
Boys don dey lean
They no show power
When the girls see me dem dey go gaga
Gaga dem dey go gaga
Dem dey rub pomade
Dem dey put powder
As a gentleman I dey give flower
E dey sweet their belle till it go sour
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Anywhere wey utunu enter ibo boys dem must know
Say we mental e.l. say pareminiano
Big up my man like mensah
Uti what’s goodvjustin dumal what’s hood
Everything I see becca
She look good now am feeling for some Ghanaian food
Naija boys we dey show love we too faaji we no dey hold grudge
Now if you get bad belle you suppose purge
When you see walk through you’re like oh God (Oh GOD)
Coz The Swaag On Your Check Baba
Even your girlfriend we collect baba
When you see syndiks you respect baba
Naija boys yea we dey flex baba
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Baba say she get my picture for her wolrd tour
She say she don cook make I come chop
As a bad guy mehn I lock up mwane! I don’t nothing to pop up
Icon abeg make you halla efya
Syndik8 balling like iniesta
No time man am too ever 216 make I done never halla your mama
Tell her lynx is back
We don’t hype everything is right
I’ve been away but everything intact holla mr dj to bring it back
This jam go make the world craze utunu
Don’t follow me run my race utunu
I move easy at my pace utunu and the success is by God’s Grace utunu
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
Charle she dey go gaga for the boys
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo
You wey dey shake that thing with your gyal dem
Ghana girls like Lagos boys
Abenemabwo
Abenemabwo
Abenemabwo