Oya Ebugha Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Hello
Baby hafa na
Baby ye endeyorka emi
Studio ke ema emio
Yenare doutimo I dey miss you
Don't worry you hear, owey ezizor aremen
Ye tenmen nane
Ok
Ehnehn baby
Hmm
Those people don pay you the show money?
Byka gbemene ke gbawerimio
Ok oh hmm
Shey you know that my friend abi?
Yeah
Hmm
Baby hmm her boyfriend don buy bone straight hair o
He say he wan even buy her iphone 12pro max sef hmm
Baby baby baby you dey hear me?
No be clear eye boys take dey shook hand for bad thing yeah
Poverty na disease wey dey make man head no correct yeah
You see the cars and the house and the girls
And the life of the dolce and Gabbana yeah
Omo E dey person mind nobody wey no like better thing I swear eh chei
Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene
Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor
Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene
Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor
Kalakpo okosu aghepeide yenangogbadeke
Lisbon Tubos Awiki edauketen aré
Ekalatubou o but enetoruaghama eyearede
Daumoyinmofatubou bra Ekpogbeneke oyafede
Meh warri ogbome ewenigha ferekpofa
Cement sibe motor soro abo yegbologha
Oya yekemiyen weremiyo abo ebraghafa
Edopaware Ebugha done so I ekitortua
Uhn The streets of waff town seh emenemene
Don Amasco fa weregha who goes Anemene
And T-rol by my side mixtapes here and there
I no get money to give girl only bebembele
One day i beg my girlfriend make we break up
No be say she fuck up but I tell her make she move on
Sometimes e dey red and I no wan see her suffer
Common money to buy cream I no dey see give her damn
No be clear eye boys take dey shook hand for bad thing yeah
Poverty na disease wey dey make man head no correct yeah
You see the cars and the house and the girls
And the life of the dolce and Gabbana yeah
Omo E dey person mind nobody wey no like better thing I swear eh chei
Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene
Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor
Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene
Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor
My guys go Call me say make we go one side go dey
I no dey gree follow no be say my mind no dey
My girl go say make we go church but i dey give deaf ears
Na that Jean and fine dress I no get to wear
I knew my ex had a sugar daddy but you see
Was scared to lose her I pretend to be cool with it, I lost her anyway
Life no balance if na hardwork Dem take dey make am we for don balance
Sometimes the way life dey go you no go understand
The future looks bright but guy you go still need torch
O Record deal kpo nanane ewouwo praise thy Lord
Heys anegberime oko aniyorkedor