![Fake Life](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/23/c85db4fa4aa543f38e73c907ad947f30_464_464.jpg)
Fake Life Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
I go by the name Hypeman wire wire
Alaye may God no allow you
oppress helper
Shout out to the real guys dem
We're the represent
Chorus....
No go follow them do
we Kno who get doings
Alaye take it easy
no go use your future
na person were get Life
go fit to flenjo
now you no fit Post
as your guys no dey
Hook..
No go do do No go borrow eh
No go do do
Say no to fake life
Three Gbosa for the real guys
Guys were no the fake life
guys were no the borrow phone to snap just to post am for Insta
You follow them go centinary you the claim say you be wire wire and your mother day house the find wetin she day chop God punish you
Chorus....
No go follow them do
we Kno who get doings
Alaye take it easy
no go use your future
na person were get Life
go fit to flenjo
now you no fit Post
as your guys no dey