![E Dey Choke](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/09/30e6146523c240a98366515538dee68b_464_464.jpg)
E Dey Choke Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2021
Lyrics
E Dey Choke - Afimoni Winifred
...
12 o'clock in the midnight
I dey on my knees dey pray
Make Baba God gimme breakthrough
God kor answer my prayer
Gimme breakthrough
Gimme favour
People kor dey ask me question
Sey which kain juju be dis wan
I kor tell dem sey see eh
The blessing wey Jesus dey give
E dey choke o (X3)
eh eh eh
(Repeat)
Excess favour
Excess breakthrough
Excess blessings
The blessing wey Jesus dey give
(Repeat)
Hallelujah
Glory glory
Gbèsokè
For all of the things you have done for me, Father
Hallelujah
Lord I thank you
You have been good
I can never ever repay you o Father
(Repeat)
Excess favour
Excess breakthrough
Excess blessings
The blessings wey Jesus dey give
(Repeat)
God go bless you (Amen)
People go see em (Oh yes)
Dem go hear em (Oh yes)
E go choke dem (E go choke)
(Repeat "e go choke")
People go hear em (Oh yes)
Dem go see em (Oh yes)
E go choke dem (E go choke)