Aproko ft. Erigga Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2019
Lyrics
Aproko ft. Erigga - Challex D Boss
...
Abeg
You no the character day break everywhere burst
It’s paper boy
Me and my brother Chalex right now wan tell you one story men
It’s a beautiful day for a beautiful tale
Maybe them beautiful but just listen
Baby use your head before them use your head
She’s a very very fine fine girlie o
Big front big back and everything yeee
She say she no well o
Plenty me come but she carry them play o
Time don reach to marry o nobody come
She de visit pastor side she de find prayer
The things you do comes back to hunt you someday fine girl eh
She say she be slay queen oo
But right now she don turn to slay slave o
Eh eh
Opportunities don pass better things e don pass she say she wanted to live the life first
But now everything don cast
Aproko
See aproko anywhere you enter somebody go know
Dem must know
Oh aproko
See aproko anywhere you enta somebody go know them must know
Yeah see
Wetin don cast don cast
Wetin don tear don tear
I de shout am waka but nobody wan hear
My papa tell me sha fine girl wey too go style na poor man go marry am when men no come near
AirPod iPhone she go spread am for you
Open legs for instagram because of you make I snap the chat wey we chat for Snapchat you go understand why the girl no de fuck with you
She like glamours life thing with fancy life
Straf guys straf girls cause she no fancy life
Her only excuse na say her papa no de there Na only her mama and she de stay her aunty side
So her friend hook her up with one alhaji
No choice according to her everywhere fagi
Now she de bleed badly
It’s like them don use am
I no de accuse who am I to abuse her
She don lose her opportunity
She don fail everything there no jinuity
She’s the story of the community
Everybody just de para for her headi o
Sister nkechi was a very very fine girl o
Very very fine girl o but right now she just de stand for road side like a very very mad girl o
Slay queen no de pay oo
Even beauty de fade oo
You gat to do something for yourself as a woman wey you be oo
No de look man pocket
No de look man pocket
Cause when you look man pocket you go enta one ticket
Aproko
See aproko anywhere you enter somebody go know
Dem must know
Oh aproko
See aproko anywhere you enta somebody go know them must know
Oo
Yeah yeah yea yeah
Yeah yeah yeah yeah
Oh no
Oh no oo
See the reals girl oh no no