No Bad Vibe Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
No Bad Vibe - Kellykrizz
...
I rather be ugly with money...
Than stay cute and broke
When you ain’t got, dem funny eh
Demma leave you and go..
I’m on a better side now oo niggy
Just wanna stay litty and jiggy
Smoke up, catch cruise no feelings
Just the good life on a daily
Small boy with a biggy God
Small boy wey dey fight poverty...
Small boy wey wan get enough
Small boy wey wan run the city...
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeahh ehh eh
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeah ehh eh [2x]
Small boy wey wan make ham
Outta the ghetto wey no calm oo
International from local
Big dreams big cruise in my head now..
Charle! more waka
We want the money in abundance oo oh oh oh
Make the party scatter
When we pull up in our different vans
So ama roll my rizzlers
Burn some cigars
If you wan vibe then I need good vibers
Only goons and brothers
In my sitters
I’m bigger than the boys wey dey come carry shoulders
Small boy with a biggy God
Small boy wey dey fight poverty...
Small boy wey wan get enough
Small boy wey wan run the city...
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeahh ehh eh
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeah ehh eh [2x]
They never thought I could reach here
I put in hardwork and I work so hard
Lord I’m grateful for the blessings
Off the fake friends, put on the real friends, then maybe kill the wicked (coz no time for gra gra here)
Na where the money dey I wan dey oo
Turn up the place on a Friday oo
Party all night till the next day oo
We either talking money or I don dey go
This na the way...
This little broke boy right here just wan de dey...
I’m sorry if I upset you, I need good energy...
Only the good good vibes is what we need out here
Small boy with a biggy God
Small boy wey dey fight poverty...
Small boy wey wan get enough
Small boy wey wan run the city...
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeahh ehh eh
No bad vibe
Say me need no bad vibe yeah ehh eh [2x]
So I mingle with the boys wey dey give me good update
Mingle with the boys wey dey catch cruise forget
Mingle with the boys wer dey pile money like palliatives [2x]
(Bad boy Krizz)