Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Eminasss pon this yea yea


Oh noooo!

I free my mind

Then I elevate my thoughts

Bad men wanna try steal my shine

(My shine o)

The wanna dim my light o oh

Grace found me yea yea

(Grace found me)

So I cannot hide o

Grace Found me yea yea oh

So I cannot hide no more


You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You no fit quench my fire

Fire Fire


You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You can't quench my fire

Fire Fire


Na wetin pass me I won dey do now

And na woman wey pass me I won dey woo now

I won dey talk my mind, make them say I rude now

Wetin go make them say I change, Na im I won dey do now

Me too won dey shout

Do you know who I am?

Go dey price big cars

Just to know the amount

These days

I go work towards the big wins

Do a song with Big Wiz

Tell am make e name him amount

My nigga I don raise my Confidence above Sapa level

Up coming but mentally I no dey That level

My weak days are over, your hate Na for those 7

This phase go surely remind you Of the 9/11

Na fans wey go use support kill me I dey find now

Na money wey go make them say I Proud I dey eye now

Every single thing I dey do go be From my mind now

I don too bright and they no fit kill My shine now

Bye now


You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You no fit quench my fire

Fire Fire


You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You can't quench my fire

Fire Fire


Fire Fire

(Fireeeee)

Fire fire

(Oh no)

Fire fire Nah

You can't kill my fire

Fire Fire

(Oh no)

Fire fire

(Fireeeeeeeee)

Fire fire Nah

You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You no fit quench my fire

Fire Fire


You can't steal my shine

No No

You can't kill my vibe

No No

You can't quench my fire

Fire Fire

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status