![RACE](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/23/e6ee2d8bf1d24b479d509226b2988b60_464_464.jpg)
RACE Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
My life no be ur life o
My style no be ur style o
My crown no be ur crown oo oo
Where I go u no fit go
I say
My life no be ur life o
My style no be ur style o
My crown no be ur crown oo oo
Where I go u no fit go
If I dey smoke Igbo
Na my story
Why uno fit do ur own
Write ur story book too
This life no be race
Omo do ur own
Do ur own thing
Omo do ur own yeyeye
Many times Dem come
But anytime I start giving
Everybody surrender
Only almighty Jah wey
fill me with power wey make I dey conquer
If u buy Ferrari today
I no go worry o Tule
Cos I know very well say God no go shame
Aaah hahaha see me today I be Jagaban
Everybody want shake my hand eh
Praise my name praise my name
Saay
Aaah hahaha see me today I be Jagaban
Everybody want shake my hand eh
Praise my name praise my name
This life no be race
Omo do ur own
Do ur own thing
Omo do ur own yeyeye