Hey Mama Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Hey Mama - RudeBoy
...
Ka anyi jebenu
Ngwa ka anyi jebenu
Na me be the Django, girl I wanna take you away (take you away)
my girl e don dey hard oh, me wan smash it again (again-again)
I dunno if u ever know na the body wey dey do me dum dum (dum dum) (eh)
And in case you wanna collabo I go show you wetin do me don cause
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom eh
Hey mama hey mama (girl I dey psycho)
hey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama)
hey mama, hey mama
gimme dat, gimme that thing
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu
How can I be your only Rambo na only me go be commando
the money brekete for bank oh ur body mede mede bad oh
Eh!
girl me I go shoot if any man come around
and when e turn around I go load another round
me I go physically, tell me wah agwan
I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (eh aii )
Girl you too fine no be joke (eh aii ) and I fit kpai if u go (eh aii)
you no go tease man make u go
u no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
Gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom?
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom?
Hey mama hey mama (girl I dey psycho)
Gey mama hey mama eh
Hey mama hey mama (mama mama)
Hey mama, hey mama gimme dat gimme that thing
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu
I been dey psych oh, now I don dey mad oh ( girl I dey mad oh)
na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh
I been dey psych oh oh now I don dey mad eh
see u no go tease man make u go u no go leave man make u go u no go leave man no be so
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom?
Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako
gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom?
Hey mama hey mama (girl I dey psych o)
hey mama hey mama (give it to me right here)
Hey mama hey mama (mama mama)
hey mama, hey mama gimme dat gimme that thing
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing )
Ka anyi jebenu (let’s go)
ngwa ka anyi jebenu