MY GEE MY MEN (Freestyle) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
I dey shoot my shot
Bullet ati gun
Break their leg
I still Blow their jaw
And I fuvk with the beat
No condom put it raw
Shebi them dey wait make I cum
But i don’t give a f
Temi deti gbeff
Who gimme red card
Cos I don’t see the reff
Omo wobe delemi o
Ara ija de leyin o
Mo kalaku
Tori mi o je edd abi wilemi o
I be like who the fuvk are you
Bi David Shey pa Goliath I go dey concur you
Fresh lomo na wobi no tattoo
If your babe show up I go chop her too
Ah zigizaga yeh
Mi o de le shalaye
Shey nibi tabade
You fit call me alaye
Shey kalofun holiday
Nigbawo loma de
Pangolo meji fema roll lori obo yeh
Ayewada where the space
Na see finish dey make man bend no be race
Chop Colorado plus loud make you craze
Wetin landlord eyes no go see for house wey get face to face
You no fit wicked pass young john
Odi dandan
For dance floor shake bum bum
Where the konga pelu gan gan
Fix it upon
Make e Dey go bang bang bang non stop
I see you my gee my men
My gee my men
I see you my gee my men
My gee my men