![Jaiye Jeje (Deluxe)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/31/679d9957524f44969d9278e84d4d519b_464_464.jpg)
Jaiye Jeje (Deluxe) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Saytheycallmesg and you already know that
I don’t dance but, it’s about time I give y’all a dance track
Gods time na the best
O fe Jaiye o fe flex
Account balance e ni make you no vex
If you hustle well
E go save you stress
Kosowo lowo with some bad influence
Everybody got a story to tell
Do whatever makes you happy
Omo Na only Time go tell
Jaiye Jaiye Jaiye Jaiye Jeje
Jaiye Jeje
Jaiye Jeje o o o oo aa
Aye kan Sha lo wa
Jaiye Jeje ma lo wa o
Balling everyday o normal
But pass budget
O ri pe o lo far
Imagine this life without money
I go just dey para naani
You know this life is not funny
Wetin I wan talk if I no get money
Won ma le mi kuro Ninu committee
All because I no fit buy their Hennessy
Am I not a bastard
Ti mi ba gbo advice daddy
Them say dem no understand Wetin I dey sing
Nkan ti mo nko sin
Tori pe mi o ball
Mi o ba won wo ashluxe robotics
But mi o foh because I understand my own time is coming
Jaiye Jaiye Jaiye Jaiye Jeje
Jaiye Jeje
Jaiye Jeje o o o oo aa