
Jericho Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Halle halle
Halle halle
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
I getti yan and I getti tory
Plenty plenty happen things to me
For this Lagos way I be house boyi
Hustle lati berger de ikoyi
Submit CV dem be no call me
You be graduate omo stop forming
You sabi book that one na story
Third class pass are now chopping money
Submit CV dem be no call me
You be graduate omo stop forming
Start up something for yourself no dulling
Put your faith to work and you will see
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Now when Jesu don come pick my call
He bless me plenty sotay I con dey ball
Now when Jesu don come pick my call
He bless me plenty sotay I con dey ball
Sekeere o kin lode ibanuje ooo
Ain't finna worry cause I gat you Lord
Sekeere o kin lode ibanuje ooo
Ain't finna worry cause I gat you Lord
Ire mi ti wole de
Ayomi ti wole de
Moto tuntun ti wole de
Omo tuntun wole de
Alafia wole de
Baale Oro wole de
Jesu mi ti korede
Halle halle
Halle halle
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall flat
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata
Jericho don fall yakata