Somebody Dey Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2021
Lyrics
Somebody Dey - Clif Odd
...
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
Girl adey want you bad
no be time awant to waste
if ano fit make you my own weytin again
spartan soldier but anofit fight this thing
as afall for your love anodey care if your boy dey
he no dey make you laugh break up with him
even God sef go understand
cos you need somebody wey go take your stress away
he only makes you cry break up with him
even God sef go understand
cos you need somebody wey go take your cares away
you need somebody
(somebody dey for you baby)
to give you good loving
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
(somebody dey for you baby)
to love you everyday aaaa
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
ye yee
anodey wan drama but ago dey want your indian film
you you you yeee you dey give me vim
show me your love show me packaging oh
you need my love send me location
all you want girl agot plenty
shay shay shay oh na na naaa
show me your love show me packaging oh
you need my love send me locaaaaaa
all you want girl agot plenty yeah yeah yeah
you need somebody
(somebody dey for you baby)
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
(somebody dey for you baby)
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
you need somebody
(somebody dey for you baby)
to give you good loving
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
(somebody dey for you baby)
to love you everyday aaaa
(somebody dey for you baby)
somebody dey for you
somebody dey adey for you baby
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo
plenty plenty love oooo